Latty Exchange
@AbdulateefIsia2
Active for deals and trades 💱💹
Trade with us @lattyexchange and get peace of mind Crypto Exchange Gift cards Exchange Funds Pickup wa.me/+2348060860427
Can we now conclude that PSG is a small team since Chelsea has only been beating small teams since the beginning of FIFA world cup tournament?? 🌚🌚
Next time we reach heaven nah me go Chop the apple Adam and Eve self gat know how it feels to be receiving another person punishment 😹😹 #Tradewithlattyexchange #Adam #eve #Apple #heaven
WhatsApp status don dey turn mecca like this 😂😂 #Tradewithlattyexchange #RamadanKareem #RamadanMubarak #Mecca
He get some kind hunger wey go catch you, you no go feel am for stomach again nah chest you go dey feel am😂😂 #Tradewithlattyexchange #sapa #hunger
He get some kind hunger wey go catch you, he go dey do you make you sleep 😂 No sleep oooooo nah die you wan die be that 😂😂😂 #Tradewithlattyexchange #sapa #hunger
He get one stage wey sapa go carry you reach, you no go even Sabi wetin be your best food again 😂😂 #Tradewithlattyexchange #sapa
He get one stage wey sapa go carry you reach he no go get any loan app wey no go dey your phone 😢😂 Nah that stage I dey now 😌 #Tradewithlattyexchange #sapa
Since wey my babe don post say nah pesin wey get plan for her hin go marry I con dey read my book wella 😂 #Tradewithlattyexchange
All Una wey dey post happy valentine hope say Una dey okay mentally 🤨 #Tradewithlattyexchange #ValentinesDay
MTN needs to start selling small chops online 😂 because this network thing is not for them 😂 #Tradewithlattyexchange #MTNnetwork
We love you but god loves you more 😌for person wey God don dey punish for heaven😂😂 #Tradewithlattyexchange
"I wonder why Billie eilish didn't win any award" for the mouth of pesin wey be say hin favourite artist nah fela2😂😂 #Tradewithlattyexchange #GRAMMYs #Grammys2025 #BillieEilish #Awards #wizkid
No be by hardwork oooooo but pesin wey give you the update no go tell you 🤔 #Tradewithlattyexchange
You don't give a fuck about what people say but you dey post anonymous 😂 #Tradewithlattyexchange
United States Trends
- 1. #NXXT_Earnings N/A
- 2. Good Friday 46.4K posts
- 3. #FanCashDropPromotion N/A
- 4. Summer Walker 21.1K posts
- 5. #FridayVibes 3,847 posts
- 6. #GringosVenezuelaNoSeToca N/A
- 7. Wale 35.5K posts
- 8. #FinallyOverIt 6,861 posts
- 9. Happy Friyay 1,152 posts
- 10. RED Friday 2,459 posts
- 11. Go Girl 25.6K posts
- 12. Meek 6,181 posts
- 13. Saylor 29.5K posts
- 14. $BTC 118K posts
- 15. Robbed You 4,602 posts
- 16. Bubba 8,689 posts
- 17. SONIC RACING 2,280 posts
- 18. Monaleo 2,293 posts
- 19. For Christ 22.4K posts
- 20. Bihar 350K posts
Something went wrong.
Something went wrong.