Dhammie_Kyle
@Dhammiekyle1
WORLD CHAMPION FOR THE NEXT 4 YEARS so telè pèpè 🙂↔️🤝🏆💙💙
Ayilori say how much be 20M Don Jazzy eye go first blurrrrrrrrrrr
I trust myself I go do deer pepper soup I go do stick deer suya I go do fried deer I go even use the head to isi deer
I'm fine, but my car and the deer are not. Slammed on my breaks, but not in time. Poor deer 🦌 😢 What a shitty day
For draw wey e fit no see draw till 6 months time
Na this December gan gan e go regret am
that guy wey no cash out 17 million, he never sabi trouble wey he dey
Make Spotify release 2025 Wrapped now abi
Wizzy carry No 1 for Spotify & Apple Music Oba Orin 👑
See you soon idolo
If person Knack Bandit aluwo Shey e go work?
Baba you go pay me for that name o 🤣
Alright, Ayilori. Since that question is too hard, there are optionals. One more question for you since we're about to raise 2bn for this beautiful project. You claim to work for Royal Hospital London - how come your name isn't on the GMC portal? 👀
This City no good o Make Chelsea Jazz up Team wey go compete with Arsenal no dey o We must not allow them to win this league abeg
Haaland Finally 100 PL goals in 111 games 👹
I checked out Coinsdotgame Clean UI, calm soundtrack, smooth spins. If you like a relaxed vibe with a splash of color, give it a go. Register and deposit now: coins.game/c/2451811_58d7…
Where are the rest of PL top 6 clubs
Make i find 50 - 100 odds Use 50k freestyle Make e no be like say i no stake today
United States Tendances
- 1. #SpotifyWrapped 181K posts
- 2. Chris Paul 24.3K posts
- 3. Clippers 35.9K posts
- 4. Hartline 6,913 posts
- 5. #HappyBirthdayJin 80.1K posts
- 6. GreetEat Corp N/A
- 7. David Corenswet 2,865 posts
- 8. South Florida 5,317 posts
- 9. Henry Cuellar 1,404 posts
- 10. Jonathan Bailey 4,197 posts
- 11. $MSFT 14.3K posts
- 12. #NSD26 20.8K posts
- 13. Ethan Hawke 2,600 posts
- 14. #WorldwideHandsomeJin 64.8K posts
- 15. Collin Klein 1,413 posts
- 16. #OurSuperMoonJin 66.8K posts
- 17. Chris Klieman 1,437 posts
- 18. Good Wednesday 37.6K posts
- 19. Chris Henry N/A
- 20. Penn State 24.3K posts
Something went wrong.
Something went wrong.