DODOO NATION
@Dodoo_Nation
The walking dead 🚶♂️
Joined July 2024
Nah lie
0
0
0
0
35
Bro to bro are you still collecting yahoo money 😟
0
0
0
0
68
No matter how much you’ve been winning think about the day you lose 🙃
0
0
0
0
32
You fit kill person but you no fit wake person up what is the extend 😒
0
0
0
0
32
If you like post your doing if you like no post am you still no get level 👌🫵
0
0
0
0
31
I know no say nah yahoo una Dey do, I just see say those small small boys Dey buy car I think maybe they’re rich pikin first thing tomorrow morning I’m going to start that yahoo
0
0
0
0
21
This life way we Dey if them No course you, you can’t make it 😮👌
0
0
0
0
19
As I Dey disturb one girl another girl Dey disturb me 🤷♀️😟
0
0
0
0
18
My ex told me I don’t fine again 😟 and my new girl told me am handsome 😂
0
0
0
0
25
United States Trends
- 1. Epstein 702K posts
- 2. Steam Machine 34.8K posts
- 3. Bradley Beal 3,156 posts
- 4. Boebert 24.3K posts
- 5. Valve 24.2K posts
- 6. Virginia Giuffre 40.1K posts
- 7. Xbox 60.5K posts
- 8. Anthony Joshua 1,900 posts
- 9. Scott Boras N/A
- 10. #BLACKROCK_NXXT N/A
- 11. GabeCube 2,301 posts
- 12. Rosalina 65K posts
- 13. Clinton 100K posts
- 14. Mel Tucker N/A
- 15. H-1B 95.1K posts
- 16. Zverev 3,288 posts
- 17. Jordan Humphrey N/A
- 18. Jameis 9,009 posts
- 19. Michael Wolff 17.2K posts
- 20. #NASDAQ_NXXT N/A
Loading...
Something went wrong.
Something went wrong.