Dowinz✊🏾
@Dowinz_man
Am alway wet 💧
คุณอาจชื่นชอบ
We rise again 😭 , help me get my mutual back ♥️
Immediately you notice that they don’t like you.. Evacuate, disappear,evaporate Infact eradicate. They won’t tell you when de will poison you .😉
E com dey like say when I dey relationship everybody go dey single .. Immediately I comot for relationship everybody go dey serious relationship.. lol God Abeg give me one more chance aswear na only death or Sapa go tear us apart ..😂
E com dey like say when I dey relationship everybody go dey single .. Immediately I comot for relationship everybody go dey serious relationship.. lol God Abeg give me one more chance aswear na only death or Sapa go tear us apart ..😂
I don use imagination Fu*k all de girls finish for my street ..😂
Heard smoking kills brain cells and other body organs.. But mine is different It’s keeling my feelings & interest for women..😔
You see say I no disturb you again Your hard to get no suppose pass 3 days..
If Soapy dey kill, that means na this night I go die b dat ..🥲
Na You Rush Go Promise Ur Papa First Class Me i Only Promise Them Say" I No Go Join cult’’ I no get strength aje..😕
Upon everybody wey dey dis world na me wey dey smoke you com hate ..🙄 Hatred gone wrong ..😂
I nearly take holy communion twice cos of hunger. Na usher catch me..🥲
Father pls bless me dis year ..🙏🏾😭 Happy new year my dear friends..💓 2023 for TINUBU ✊🏾
Api Xmas thief's and ashawo's Dat are about oppressing de children of God..😂
Pls iffa tell you that I love you… Believe me, I really do, Don’t purposely want to stress me in de name of being sure . Coz I can never stress myslf for anything ..
If you Dey wish me bad, Drop Aza u self done try. E nor easy to challenge wetin God done sign..😹
We cry for the dead and keep malice with the living, then envy the successful and avoid the broke ones. What an interesting life we live!
United States เทรนด์
- 1. Kanata 14.5K posts
- 2. Lakers 49.7K posts
- 3. Dillon Brooks 7,201 posts
- 4. Bron 25.1K posts
- 5. Giants 86.2K posts
- 6. Patriots 133K posts
- 7. Dart 36.5K posts
- 8. #AvatarFireAndAsh 3,165 posts
- 9. #WWERaw 72.4K posts
- 10. Collin Gillespie 2,090 posts
- 11. Suns 19.4K posts
- 12. Hololive 14K posts
- 13. Drake Maye 24.6K posts
- 14. Ryan Nembhard 4,367 posts
- 15. STEAK 10.5K posts
- 16. James Cameron 4,846 posts
- 17. Diaz 34K posts
- 18. Devin Williams 7,806 posts
- 19. Pats 16.4K posts
- 20. Devin Booker 2,665 posts
คุณอาจชื่นชอบ
-
𝙻𝙰𝙸𝙻𝙰🤍
@Laila_me_Laila_ -
AYANFE
@CHULLY1010 -
kofi gañdókí 🇬🇭
@theboyGandoki -
Saint 💛
@saint_austin77 -
Shola Umakhihe
@jayumaks -
STYLEDBYMRGBADA
@mrgbada -
prodigy
@ym_prodigy -
Bigsilva🐐
@Bigsilva30 -
Simoneey
@DanielzSimon -
- Jacob- 🇿🇲🇿🇲
@JacobSikanyika2 -
kesco
@from_kescozagha -
Ivan@h.. ke🌹✨🕊️
@EmmanMbai -
DEELAW
@Ahmjustice003 -
BigAunty
@endowedteehi -
Gwen
@gwennie_thepooh
Something went wrong.
Something went wrong.