OnlyOneCEO
@OnlyOne_CEO
Living simply, but with God’s purpose. I'm not perfect, just preserved by grace.
You might like
Baddest Nack Better Thru Pass, See Where I Hang Ball ⚽️
Bros abeg if you no release mofe, no drop any other song abeg. I take God beg you
Omoh the way all the Big 3 dey mind dia business rn😂 Davido dey USA with him family just dey chill. Wizkid dey lowkey dey sm0ke Igbo 4 Paris. Burna boy own na to dey sm0ke up and down, dey buy car. I no go lie, everywhere dey hella boring. 😂😂😂
everybody wanna play and stay inside the game, they dunno what it takes to dey inside the play
Did Simi buy that account ke?😹 when dem dig out old tweets of Buju begging for sub una ask these questions?😂😂
Did Simi buy that account or she actually tweeted those? Cause wtf 😳
Na every 2 hours this Simi agenda Dey get new food. E just Dey on auto refresh. 😭😭
Cinema empty because na midnight showing… Oga say “we rented out the whole place” 😭📱 Confidence: 100 Budget: 2k Some people no fit let ordinary peace rest 😂
Someone compared TikTok dragging to twitter some weeks back Mapami now🤣🤣🤣.. if them born mama Dessy well make carry that crying fooling come here
Make Wizkid recreate 😂😂😂😭
MONEY CONSTANT & JOGODO HAS SURPASSED 1M+ POSTS ON TIKTOK 🤯 BACK TO BACK HIT FOR BIG WIZ 🐐
If a girl wants you, she’ll definitely get you…Ladies, is this true?👀
Breaking News !!! Aura Salad to NO 1 😁 @mavoswago 🔥💫 Sound Gawd Parrty monster
Who Dey dig out all these old simi tweets sef, una wan scatter her marriage?😭😂
😭😭😭
I no sure AG see all these post before dem marry😹
United States Trends
- 1. #USAHockey N/A
- 2. #bucciovertimechallenge N/A
- 3. Canada N/A
- 4. Hellebuyck N/A
- 5. #Olympics2026 N/A
- 6. Jack Hughes N/A
- 7. Team USA N/A
- 8. McDavid N/A
- 9. Mar-a-Lago N/A
- 10. MacKinnon N/A
- 11. Go USA N/A
- 12. 3 OT N/A
- 13. Auston Matthews N/A
- 14. Tom Wilson N/A
- 15. Boldy N/A
- 16. Secret Service N/A
- 17. John Barron N/A
- 18. Makar N/A
- 19. Sam Bennett N/A
- 20. Mike Sullivan N/A
You might like
-
𝐉𝐮𝐢𝐜𝐞🧃🌴
@juicesagal -
🅟🅐🅟🅘
@p_apilo -
Bethel
@BigB__11 -
BelieveAndWinHQ
@idey4yu -
Emmanuel
@Hemmie290 -
Bãd Teddy 🧸
@gr885939822 -
Tobi wey cute😌🌹
@BalogunSaad -
☞ BIGG P3LL3R YBNL⚕️⚓
@Kvnq_Innopeller -
Engr. Caleb C.
@dBrainsz -
diřty juice 🧃♧
@juiceebab3y -
TB ALLEN AFC📿 👑™️
@allen2dworld -
🔔liam
@OLADGJN -
JOSEPH 🦅 ⚓ ⛵
@jojo_thewolf -
popzee ★
@Boipopzee -
JUST MAKAVELI
@Makaveli545
Something went wrong.
Something went wrong.