Please don’t over play NBA almost all the ticket 🎫 flying around are same games.


U no quick talk 😹💔, I don get 32 open bet 😂


Na so Dem do for NFL After Dem go say Dem sabi punt


My boss I be want talk before o but I say make I quiet o


I talk am oo all my money don finish today


Instead reduce to lower lines don’t be greedy


I swear bro. Similar tickets everywhere


Want to reach a similar performance? 📅 Register to our Webinar 'X Ads for Beginners' to learn how!


Omo I need serious money, I get 45 open tickets


Yea na why I camp with you I must boom


Many will skip this important tweet


Aswr 🤣🤣


Na Wetin kill me today


Too late 🤣🤣


🎯👌🏾🔥


Why guess when you can know?


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.