mrsips99's profile picture.

Ur1&Only

@mrsips99

Disematkan

Me and you, WE GO TOO GET MONEY!


Ur1&Only memposting ulang

No dodoyo no dulling


Oluwa give me this Billions make i conquer my Demons🤲🏽😣


Ur1&Only memposting ulang

“If another nigga needs a Porsche to pull a hun you pulled with a Polo you shouldn't feel bad.”


Bro Wetin be that pass? Trivela?? Man It looks illegal😫

The way the first two people hit the ball 🤯



If you pour water for bucket where e Dey start full?

Omo wetin do Mr downloader leg?😭

fimlex2's tweet image. Omo wetin do Mr downloader leg?😭


Ur1&Only memposting ulang

Gehgeh said something about this thier format. Na that 100k be the main price gan.


Make I no lie give you. as of now, Vex wey dey my body plenty pass blood. Olohun.


Man rashford looking so confused😂😂😂

No need to do this after the game. He is almost double of his age



You never know how 2026 go be You don dey drink slim tea😂


Even if you choose sides in this thier beef, we all know stallion ball pass OD.

wetin industry machine dey do 😂



United States Tren

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.