You go just day where you dey think about your life, gbam NEPA go jst bring light. Now thinking postponed
E get how you go dey stay alone reach make you remember say you Neva talk for three days
People dey shout locked in You wey no get work dey follow shout locked in. Where you wan lock in, kirikiri?
Dear Barcelona If una like gym
If e reach ur turn give am chair
Ask her dis same question She no go even pick herself
If e reach ur turn Tell am say u get babe 😂
Watever it is She will win 😂
U go jst dey where u dey think of how to go thief, u go kon hear say Dem jst catch one thief now for junction
I jam one of all this"predict and win 500k" account guys for borehole. He carry 4 jerrycan for wheelbarrow
I actually don't care how long we have been dating, but if u post me on boyfriend day we are breaking up. Wat if my real babe sees it.
If e reach ur turn 4give and 4get 😂
E dey charge abi e no charge 😂🤲
17 wey jst come out Where una see fairly used again 🤲😂
Fairly used iphone 17 air. No Face ID Battery 🔋 80% Price 760k

United States Trends
- 1. Good Sunday 60.7K posts
- 2. Troy Franklin N/A
- 3. Brownlee N/A
- 4. #sundayvibes 5,699 posts
- 5. #JetUp N/A
- 6. #AskFFT N/A
- 7. Rich Eisen N/A
- 8. Jermaine Johnson N/A
- 9. #DENvsNYJ 1,111 posts
- 10. Lutz 1,345 posts
- 11. Nick Folk N/A
- 12. #AskBetr N/A
- 13. Muhammad Qasim 23K posts
- 14. Miary Zo 2,333 posts
- 15. Pat Bryant N/A
- 16. Trump's FBI 15.6K posts
- 17. KenPom N/A
- 18. Mason Taylor N/A
- 19. Biden FBI 23.3K posts
- 20. Discussing Web3 N/A
Something went wrong.
Something went wrong.