Nkemjika
@Callhimkevyn1
Manchester United ❤️💯
If you get my last year Christmas picture for your phone, Abeg help me delete am,,,,Na the same clothes i wanna wear this Christmas
Hustle wey rent you house go still build you house....stay true to yourself and put God first
When we finally become financially stable, may our health never be the issue.
Congratulations to me in advance, I don't know what's coming but it's coming.
The only advantage of having small preeq be say, e no dey reach where infection dey
Una plenty wey i go pay area boys make them beat una for me once I guide
It was nice doing business with you, Thank you for everything sportybet", l dan hang hand boot, i wish you Una all the best 💔😭🫂
You say you wan come visit me but nah me go send you transport money, I swear Una dey craze for that una Nigeria
Even in my next life i go still be man cos I no fit dey hot for status come dey beg for 2k offline..
Aboki wey get 10 wife's for Kano get peace of mind pass boy wey dey date one girl for port harcourt🌚😂
Incase you wan die before your time, DM me i get the medicine.
United States Trends
- 1. Giannis 62.4K posts
- 2. Spotify 1.68M posts
- 3. Tosin 65.7K posts
- 4. Bucks 39.5K posts
- 5. Leeds 102K posts
- 6. Steve Cropper 1,498 posts
- 7. Milwaukee 17.9K posts
- 8. Andrews 9,848 posts
- 9. Poison Ivy 2,115 posts
- 10. Isaiah Likely N/A
- 11. #WhyIChime 2,087 posts
- 12. Brazile N/A
- 13. Miguel Rojas 2,621 posts
- 14. Phantasm 1,671 posts
- 15. Maresca 49.9K posts
- 16. Danny Phantom 7,296 posts
- 17. Purple 54.1K posts
- 18. Knicks 26.5K posts
- 19. #cthsfb N/A
- 20. Sunderland 48.2K posts
Something went wrong.
Something went wrong.