DBrecent's profile picture. Quotes for all

Doctor Black

@DBrecent

Quotes for all

Ewan do awon omolomo Ewan pe wan ni school daughter 🤪🤪


Stop planting flowers in people's yard who aren't going to water them


If your plan is to make money and take away the sadness of your mom, may you succeed in all you do


No be your papa go follow me answer all dos questions wey dey grave So if you don't couple abeg get out 🖕


I get the money for my sef🤏🤏 The one I go give you I no get 🙏🙏


Leave am we go see wetin go end am 👇 If you ever talk dz at my back you will never experience greatness


I wish best for everyone 👌


Dr Black and his twins brother 🥰♥️

DBrecent's tweet image. Dr Black and his twins brother 🥰♥️

Monday we go again God bless our hustle

DBrecent's tweet image. Monday we go again 
God bless our hustle

☠️Explanation is no longer my thing Anyhow u reason am naso e be 🤏


Seeing another day without paying a dime Thank you God 🙏🙏


Brr if you're a man You're in trouble🧒 No go loss guard 👌


Pushing life without helper God answer our prayer 🙏🙏


☠️You will never do me bad make I do you good God forbid You will collect even with profit 👍


T.G.I.F We give thanks to Allah 🙏🙏


☠️Spend ur money on who can borrow u when you're broke Let ur enjoyment squad be ur rescue squad Get sense bro 👌


United States 趨勢

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.