Doc_Testimony's profile picture. Account under Construction 🚧

BIGKOSSY✨❤️🦅

@Doc_Testimony

Account under Construction 🚧

置頂

Today will favour me ❤️


Una wey dey shout wike this , wike that I hope say when e set una get backup cause ehhh, if he find you ba na still that military man him go use pick you ohh😂 Let power battle power ohh😂😂 Remember say you be Bloody civilian oh


BIGKOSSY✨❤️🦅 已轉發

CATCH ALL THE NEW FRIDAY RELEASES FROM: - SHOW DEM CAMP - ⁠ZED1ST - ⁠SOUNDZ - ⁠L.A.X - ⁠POCO LEE - ⁠VICTONY - ⁠MAVO - ⁠FALZ - ⁠SOULAAR - ⁠ETC open.spotify.com/playlist/5dwts…


Kaii wallai Gle 63s go to fit me 🥹🥹


As far as you post this thing for your status I no fit ever rate you again 🥲🥲

Doc_Testimony's tweet image. As far as you post this thing for your status 
I no fit ever rate you again 🥲🥲

If you wan settle for less Dm me.


I smell December already 🤭


10 years whatsapp account for sale 🤧


So at your age you still dey believe say girl go love you without money for this generation….😹Mumu


Dj chicken dress for HALLOWEEN 💀

Doc_Testimony's tweet image. Dj chicken dress for HALLOWEEN 💀

Omo God, no be small thing dey happen for earth oh 😭

Doc_Testimony's tweet image. Omo God, no be small thing dey happen for earth oh 😭

To my unborn kids, make una no vex ohh Una mama body still be meatpie 😂💔


Omo ehh, Justice for Me ohh😭

Doc_Testimony's tweet image. Omo ehh, Justice for Me ohh😭

Behind every unsuccessful man, nobody dey there, but behind every successful man, woman dey there…..Okay na😂


The truth is that intelligence isn't knowledge But you're not ready to have this conversation


United States 趨勢

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.