Extendvisuals's profile picture. Entertainment to your finger tips

Official extendmp3

@Extendvisuals

Entertainment to your finger tips

Birthday party at orphanage home DJ - "Where your mama dey oo, where your Papa dey??"🎶😂💔

Extendvisuals's tweet image. Birthday party at orphanage home

DJ - "Where your mama dey oo, where your Papa dey??"🎶😂💔

Funny thing is I no even dey follow una worry about Monday….. everyday na holiday everyday work day 😂😂😮‍💨 I only worry about money everyday


People wey die for Endsars protest go think say Nigeria don better 😂😂💔 People wey go still die go think say them dey make great sacrifice 😂💔


If no be the cookies 🍪 wey I accept for like 3 websites today Wetin I for chop #BRC20

Extendvisuals's tweet image. If no be the cookies 🍪 wey I accept for like 3 websites today Wetin I for chop #BRC20

Naira Marley after coming back from Ndlea meeting advising all youth to stop doing drugs 😂😂💔

Extendvisuals's tweet image. Naira Marley  after coming back from Ndlea meeting advising all youth to stop doing drugs 😂😂💔

#SportyBet start to Dey explain with evidence 😒 make I no hear say una change ticket for me o

Extendvisuals's tweet image. #SportyBet start to Dey explain with evidence 😒 make I no hear say una change ticket for me o

Only This Year We Go Don Do Like 150 Women And #MotherDay 😂😂💔

Extendvisuals's tweet image. Only This Year We Go Don Do Like 150 Women And #MotherDay 😂😂💔

DJ Max — Citytrend Music Reports 2023 Mix extendmp3.com.ng/2023/04/dj-max…


DJ Max — Easter Grove With Jesus Christ | Host By Alabareports Promotions extendmp3.com.ng/2023/04/dj-max…


MUSIC AND I INTERNATIONAL MANAGEMENT COMPANY extendmp3.com.ng/2023/04/music-…


U fit go Palm Sunday make palmpay put u for palm make u pay 😂😂🤲🏽

Extendvisuals's tweet image. U fit go Palm Sunday make palmpay put u for palm make u pay 😂😂🤲🏽

As u Dey go Palm Sunday sha Dey watch 😂 palmpay Dey raid 😂😂🤲🏽#PalmSunday2023

Extendvisuals's tweet image. As u Dey go Palm Sunday sha Dey watch 😂 palmpay Dey raid 😂😂🤲🏽#PalmSunday2023

Is Brad pitt in a long distance relationship with Marzell calko extendmp3.com.ng/2023/03/is-bra…


So u dey fast and u still Dey view what’s app status what if I post P*rn u still Dey fast like that ? 😂😂😂🤲🏽 #Ramadan

Extendvisuals's tweet image. So u dey fast and u still Dey view what’s app status what if I post P*rn u still Dey fast like that ? 😂😂😂🤲🏽 #Ramadan

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.