If trust dey, water for no boil fish

I get this warning from Google once in a while. Does anyone know what this is? North Korea Lazarus? Not that I have anything important on my account. But stay SAFU. 🙏

cz_binance's tweet image. I get this warning from Google once in a while. Does anyone know what this is? North Korea Lazarus?

Not that I have anything important on my account. But stay SAFU. 🙏


Omo. Na mainland boy you be jor. Them just do rebranding for you. 😂


I dey run my race abeg 😎


Even me myself I shock 😂😂😂 sensei you go dey tear leg work self


Big thanks my paddy


Guyyyy are you sure you're not from ikorodu I no wan trust you again


My lambo de speak pidgin ke 😂 E don happen


you dey whine me ni? 👀


There will be signs before wonders 😂

glamourtweetz's tweet image. There will be signs before wonders 😂

the recognition no go far at all easy to see


Wetin you just talk like this? 😂


Aswr these words hit hard man, I just dey reason wetin you talk like this so Omo.


Who is this?😂😂


omo guy you too much ooo see how you dey lap pidgin wetin no good 😂


Ejeh…. How you Dey?


😭😭😭


Omo nawo.. who be this guy 😂😂


Are you sure you don't have Nigerian roots?😂


Werey, you don start


👀 stay SAFU, call Drosera. 🧡


I go lie for you?


um excuse me?😭


idan i hear say na you dey hot


idondie 😭😭😭😭


You dey yarn facts egbon 😂🫡


Hahahaha 😆🫠


No lies 😂😂


na you dey hot 😂


Stream, call, game, and work in even the most remote locations. Order online in minutes


United States 트렌드
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.