FUNCODE
@Funcode__
house of fun
You no get babe you dey buy night gown...... looking sexy for mosquitoes 🤣🤣
Nobody hides pain better than a mother who's trying to remain strong for her kids.
How African leaders plan to announce their retirement
I no dey beg any month again, August if Dem born your Papa well no soft 💔😒
With the way things are going in this country now, dating a food seller is better than dating a graduate
this man fit reach house make him wife call am useless man.🥺🥺
Nze i don't waste time buying rat poison ,,I leave them and they die of hunger ...
Rich man dey tell me sey make i put myself for him shoes, oga if i put myself for your shoes i no go comot oo 😂😂😂
Person wey no get Tv dey follow post "i can't wait for BBNaija to start." 😂
I just hear prodigal son side of the story, true true money wey him papa give am no plenty 💔😂🫴
How girls pretend to be looking away when you are counting money to give them
When your boss wants a photo to prove that you are in the hospital
"That boy laughing at the back, tell us the answer "
You fit ask me for money this period make i report you give police say you dey threaten my life 😪
This yellow house wey I join for Uni, I never hear them talk about inter-house sports ooo 😌 God hope no get wetin I dey think.. 😳
Now someone out there is getting locked out of his own home because he came back late🤣
United States Tendências
- 1. #NationalCatDay 3,763 posts
- 2. FOMC 46.2K posts
- 3. Azure 15.1K posts
- 4. Huda 27.8K posts
- 5. Hutch 1,472 posts
- 6. Jennifer Welch 10.8K posts
- 7. #SaveSudan 1,524 posts
- 8. The Federal Reserve 11K posts
- 9. NBA Street 2,399 posts
- 10. Powell 32.1K posts
- 11. #SpaceMarine2 1,967 posts
- 12. #Spooktacular25 N/A
- 13. #SellingSunset N/A
- 14. Vistoso Bosses N/A
- 15. Jake Browning N/A
- 16. Jay Z 10.2K posts
- 17. South Korea 168K posts
- 18. 25 BPS 7,296 posts
- 19. Olandria 44.9K posts
- 20. Mandy 18K posts
Something went wrong.
Something went wrong.