JCClement7's profile picture. Comedian

JC Clement

@JCClement7

Comedian

Lai this now eenh, I go dey remain my urine, coz I fit see money for ground anytime... 🚶🚶🚶😩


This life nor balance, people wey dey answer names like, wood, stone, rock etc. They're buying houses and cars, while for here, people who answer favor, miracle, prosper, etc. Na okpa Dem dey sell 😒😒😒


United States Trends

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.