Joshwitty__'s profile picture. Life is all about RISK

Joshwitty

@Joshwitty__

Life is all about RISK

Pinned

So much struggle for a life that can be taken just in a blink of an eye 🥹💔 #altcoins #attentat #ChennaiFloods #deprem #FortniteChapter5 #GOLD #NMIXX


it’s all love until you enter problem


As you no give a fuck, shea na me go come give a fuck?


Life go whine you but no panic


At the end of the day life is all about money making


I don’t have anything to prove, anyhow you see am or them tell you na so e be


So for your mind you be better person?


Everybody na the good friend for their WhatsApp status, who come be bad friends people dey always talk about 😂


Your enemy fit be my helper, na why I no fit follow you dey hate who no offend me


Thank you’ll for the birthday wishes


Even in my next life I will still be me


The funny thing be say those childhood friends like to dey save your number with names wey you no like


How I wish hard work is all it takes to be successful


Money won't betray you or ignore you in hard times, stay focused


Why so much strangle for a life we gonna give up without our knowledge🥺


If you like no carry wetin dey give you money for head


It feels much better when the friendship is from afar


You go first see signs but bcos you still guard you no go understand those signs until your money finish then you go see Wonders


Not everyone really wants the best for you


This chapter hurts a lot but I'm gonna keep going cos this phrase is gonna pass away


I like as all of una dey post Jesus for una status and dey do juju secretly


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.