ManUtdInPidgin's profile picture. Man United In Pidgin Football News. by the fans. 📩 manutdinpidgin@gmail.com, @muipfpl

MUIP

@ManUtdInPidgin

Man United In Pidgin Football News. by the fans. 📩 [email protected], @muipfpl

Pinned

🚨 Rio Ferdinand don dey learn pidgin. 🤭 Ghanaians i love una but our jollof rice sweet pass una own. ❤️ 🇳🇬 @FIVEUK @rioferdy5


🚨Lisandro Martínez go get medical clearance by early November! (@gastonedul) 🇦🇷🏥

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨Lisandro Martínez go get medical clearance by early November! (@gastonedul) 🇦🇷🏥

🚨Benjamin Šeško dey hold ball well, link play clean, win duels, and e dey press hard when we no get ball. Na exactly wetin you go expect from correct modern striker. The sweet part be say e never even reach e peak yet. If e continue like this, with goals, we go enjoy am! 🔥

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨Benjamin Šeško dey hold ball well, link play clean, win duels, and e dey press hard when we no get ball. Na exactly wetin you go expect from correct modern striker.

The sweet part be say e never even reach e peak yet.

If e continue like this, with goals, we go enjoy am! 🔥

Leny Yoro na baller! 🇫🇷🌟

ManUtdInPidgin's tweet image. Leny Yoro na baller! 🇫🇷🌟

🚨Manchester United don dey plan for January transfer window — their main target na to sign one central midfielder and one right wing-back. [@GraemeBailey]

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨Manchester United don dey plan for January transfer window — their main target na to sign one central midfielder and one right wing-back.

[@GraemeBailey]
ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨Manchester United don dey plan for January transfer window — their main target na to sign one central midfielder and one right wing-back.

[@GraemeBailey]

Who be your favourite so far? - Cunha - Mbeumo - Lammens - Sesko

ManUtdInPidgin's tweet image. Who be your favourite so far?

- Cunha
- Mbeumo
- Lammens
- Sesko

Mason Mount don finally dey find him rhythm for Manchester United. E dey play with confidence now and e performances don dey solid back-to-back. ❤️🔥 #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. Mason Mount don finally dey find him rhythm for Manchester United.
E dey play with confidence now and e performances don dey solid back-to-back. ❤️🔥 #MUFC

🚨📸 - Diogo Dalot for IG. “Coffee Brotherly ☕️ @Cristiano

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨📸 - Diogo Dalot for IG.

“Coffee Brotherly ☕️ @Cristiano”

🚨🗣️ Bruno Fernandes on whether the World Cup na why e reject Saudi move: “I no reject Saudi because of World Cup — that one no even cross my mind. I just wan stay for the club, and the club too wan make I stay. Na just that simple.” [@ismaeelmahmoudd] #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🗣️ Bruno Fernandes on whether the World Cup na why e reject Saudi move:

“I no reject Saudi because of World Cup — that one no even cross my mind. I just wan stay for the club, and the club too wan make I stay. Na just that simple.”

[@ismaeelmahmoudd] #MUFC

🚨 Sékou Koné don RETURN to training with the U21 team, and dem expect am to play again after the international break. E still dey take English class so e go fit communicate better. 🗣️📚 [@SullyTalkz] #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨 Sékou Koné don RETURN to training with the U21 team, and dem expect am to play again after the international break.

E still dey take English class so e go fit communicate better. 🗣️📚

[@SullyTalkz] #MUFC

🚨🗣️ Senne Lammens: “Since day one, my dream na to move come Manchester United.” ❤️ “We get everything we need here to win titles — no excuse at all. Compared to Antwerp, this place na big step up. The first time I enter here, e open my eye well well.” 👀🔴

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🗣️ Senne Lammens:

“Since day one, my dream na to move come Manchester United.” ❤️

“We get everything we need here to win titles — no excuse at all. Compared to Antwerp, this place na big step up. The first time I enter here, e open my eye well well.” 👀🔴

FT: 🇫🇴 Faroe Islands 0-6 France 🇫🇷 Leny Yoro: 90 minutes, clean sheet. Na Sharp Guy! 🧱

ManUtdInPidgin's tweet image. FT: 🇫🇴 Faroe Islands  0-6 France 🇫🇷 

Leny Yoro: 90 minutes, clean sheet. 
Na Sharp Guy! 🧱

🚨🎙️| Bruno Fernandes on him deeper role for Manchester United: “I just love to play ball, no matter the position. Even if dem put me for full-back, winger, or goalkeeper, I go still give my best. Everybody get wetin dem like, but we gats adapt to wetin coach wan make we do. Na…

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🎙️| Bruno Fernandes on him deeper role for Manchester United:

“I just love to play ball, no matter the position. Even if dem put me for full-back, winger, or goalkeeper, I go still give my best. Everybody get wetin dem like, but we gats adapt to wetin coach wan make we do.

Na…

Matheus Cunha and Casemiro both bag assist as Brazil knack South Korea 5-0. 🅰️🅰️🔥🇧🇷 Dem two dey on serious form! 💪⚽️ #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. Matheus Cunha and Casemiro both bag assist as Brazil knack South Korea 5-0. 🅰️🅰️🔥🇧🇷

Dem two dey on serious form! 💪⚽️ #MUFC

🚨 Matheus Cunha for him Instagram: “I dey very happy, moving forward inside one gigantic team! 🇧🇷🔥 Come on Brazil, I dey proud of una! Vini Jr you dey enjoy am abi? 🅰️😄”

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨 Matheus Cunha for him Instagram:

“I dey very happy, moving forward inside one gigantic team! 🇧🇷🔥

Come on Brazil, I dey proud of una! Vini Jr you dey enjoy am abi? 🅰️😄”

JJ Gabriel since Darren Fletcher move am go central: ⚽️ 5 matches 🔥 7 goals 🎯 1 assist Only 15 years old and already dey scatter U18 Premier League like say na playground. 🤯💎 #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. JJ Gabriel since Darren Fletcher move am go central:

⚽️ 5 matches
🔥 7 goals
🎯 1 assist

Only 15 years old and already dey scatter U18 Premier League like say na playground. 🤯💎 #MUFC

🚨 Matheus Cunha create the highest number of chances (3) for Brazil against South Korea 🌟🇧🇷 The boy dey cook for club and country! 🔥⚽️

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨 Matheus Cunha create the highest number of chances (3) for Brazil against South Korea 🌟🇧🇷

The boy dey cook for club and country! 🔥⚽️

🚨🎙️Eric Cantona on Manchester United: “When I think football, na Manchester United dey my mind. I still dey support United and I go always do. I go die with them for my heart.” ❤️ “You fit see another Beckham or Ronaldo, but you no go ever see another Sir Alex Ferguson.” 👑…

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🎙️Eric Cantona on Manchester United:

“When I think football, na Manchester United dey my mind. I still dey support United and I go always do. I go die with them for my heart.” ❤️

“You fit see another Beckham or Ronaldo, but you no go ever see another Sir Alex Ferguson.” 👑…

🚨 Manchester United dey ready to hold talks with Kobbie Mainoo and Joshua Zirkzee before January window open, according to ESPN sources ✍️ Both players don dey worry say dem no dey get enough playing time under Ruben Amorim 👀 #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨 Manchester United dey ready to hold talks with Kobbie Mainoo and Joshua Zirkzee before January window open, according to ESPN sources ✍️

Both players don dey worry say dem no dey get enough playing time under Ruben Amorim 👀 #MUFC

Lisandro Martínez and Mazraoui go return after di international break — this team go give Liverpool 5, dem go pay for that 7–0 wey happen that time. 🔥💪

ManUtdInPidgin's tweet image. Lisandro Martínez and Mazraoui go return after di international break — this team go give Liverpool 5, dem go pay for that 7–0 wey happen that time. 🔥💪

🚨🗣️ @RobDawsonESPN on Kobbie Mainoo: “E no dey go anywhere in January.” 👀 #MUFC

ManUtdInPidgin's tweet image. 🚨🗣️ @RobDawsonESPN on Kobbie Mainoo:

“E no dey go anywhere in January.” 👀

#MUFC

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.