MorganMike89986's profile picture. We all dream. We do not understand our dreams, yet we act as if nothing strange goes on in our sleep minds, strange at least by comparison with the logical,

Unavailable ๐Ÿ‘ป๐Ÿ‘ป

@MorganMike89986

We all dream. We do not understand our dreams, yet we act as if nothing strange goes on in our sleep minds, strange at least by comparison with the logical,

As now dem no post me or wish me happy boyfriends day.... U knw suppose knw say I no get babe ehh


Money dey.... Now I can't complain ๐Ÿ˜Šโค๏ธ๐Ÿฆ…


Person go use clear eye do you something e go say na the devil baby it's not what you think ๐Ÿ˜


Person wey get you for mind no need ask for your permission before e make you happy or do that thing wey you want. That's true love and respect ๐Ÿ˜Š


So as you travel now... You think say that your girlfriend wey like sex' Never give another guy doggy ๐Ÿ˜‚ just dey play


Na Nyansh & breast your serious babe dey advertise for status and for boys there DM


Peace of mind is everything now๐Ÿ’Š I just love meeee๐Ÿ˜Š


This girls no get speck ๐Ÿ˜ na money Dem dey fuck' no go dey think ๐Ÿค” say u no fyn na why ๐Ÿ˜


No try Force anything ' leave Dem ๐Ÿ˜‚ Dem Never see anything ๐Ÿฆ…๐Ÿ˜’


Good morning ๐Ÿ˜Š๐Ÿฅฐ

MorganMike89986's tweet image. Good morning ๐Ÿ˜Š๐Ÿฅฐ

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.