NETWORK3031's profile picture. TECH/FOOTBALLERS ( CMF )

ANALYSIS

@NETWORK3031

TECH/FOOTBALLERS ( CMF )

7026463031 Opay

NETWORK3031's tweet image. 7026463031
Opay

Me this year

NETWORK3031's tweet image. Me this year

Predict the correct scores and win 20k

NETWORK3031's tweet image. Predict the correct scores and win 20k

Since Don Jazzy na destiny helper abeg make dey tell am say time don reach for am to follow sign footballers him no come this world to sign only musicians ..... i don tire to wait for am abeg...... 🙏🙏🙏


Premier league teams to us when Mbeumo, Amad and Mazraoui go for Afcon

NETWORK3031's tweet image. Premier league teams to us when Mbeumo, Amad and Mazraoui go for Afcon

Bandits don drop update, dem say for dem to forgive Nigeria and stop the killing and kidnapping Florian wirtz need to score...


Liverpool fan meh una know too vex na me be curse liverpool.... As dey get mind cut my 2.5 million against galatasary

NETWORK3031's tweet image. Liverpool fan meh una know too vex na me be curse liverpool.... As dey get mind cut my 2.5 million against galatasary

Fulani bandits don deh ogun state keh Abeg if you deh ogun state, allow me hit before we both lose our lives.

NETWORK3031's tweet image. Fulani bandits don deh ogun state keh

Abeg if you deh ogun state, allow me hit before we both lose our lives.

E get how life go treat you, you go first ask God, why have you forsaken me... No dey level wey i deh now..😔😓💔


Ghanaians go think say na Ai

NETWORK3031's tweet image. Ghanaians go think say na Ai

Van Dijk has won miss world beauty contest 4 times in a row now👍🏻

NETWORK3031's tweet image. Van Dijk has won miss world beauty contest 4 times in a row now👍🏻

The day our heroes were killed

NETWORK3031's tweet image. The day our heroes were killed

Sometimes we do everything right and still lose

NETWORK3031's tweet image. Sometimes we do everything right and still lose

If e reach ur turn give up

NETWORK3031's tweet image. If e reach ur turn give up

90mins in God's will Akpabio stadium will look like 24hrs for Benin Republic tomorrow 🇧🇯🇧🇯

NETWORK3031's tweet image. 90mins in God's will Akpabio stadium will look like 24hrs  for Benin Republic tomorrow 🇧🇯🇧🇯

Like this now if Nigeria no qualify for wc na to buy Ghana ... make super eagles use am as der training ground for deh next world cup ....


E get as u go video call ur babe normally wen she do house, she go run pick am , but wen she deh ur opponent house she go decline am .. na der ur mind go deh , na deh time u go understand say life na view once ...😎😎


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.