Hope paddy win go fit pay me 300 million.

400 ODDS HOCKEY on #PaddyWin Bet Code 👉 99ADB0C Register here 👉 paddyplay.com/ta822fe4c 📌 How to load code on #Paddywin Go down , click on Sports .. then click on betslip 💯

Girlpunter's tweet image. 400 ODDS HOCKEY on #PaddyWin 

 Bet Code 👉 99ADB0C

Register here  👉 paddyplay.com/ta822fe4c

📌 How to load code on #Paddywin 
Go down , click on Sports .. then click on betslip 💯


She never learn the hard way, she is just after working for the bookies lmao 🤣


We can’t take back the pieces of ourselves we’ve given to others, but we can choose to find beauty in what remains “Rainbow Fish”—out now! 🧜‍♀️


You go later come here come mobilize us. Stake with credible bookie...I wonder wetin make Dem never pay you, your 48m u still jump enter another genz bookie.. something is not adding up


😂😂😂😂😂😂😂 Them go bring another rule out


This gal no dey hear word Wetting be paddy win Game wey dy Russian bookies you carry ham go paddy win


I dey for oooo😂😂😂


Make una stick with sporty abeg 😂


She don withdraw from 1win already nah the people wey dey Play I pity


Them go refund all,she already withdraw from 1win nah wetin she talk


Na deal wen she get with them Those bookie know say the games you enter,so her followers go rush open ham then fund 😂😂😂😂


Start your journey in simulated trading with FTMO, backed by 10 years of experience.


Very good Question Person wey dey drop game don withdraw but followers go chop their staking money back with very good bonus 😂😂😂


@Tollu_lope convert am for us abeg


Some ppl go don go register 🤣🤣🤣🤣


They pay her to do all of this



Please ma, don't drag your years of hard work into the mud because of cheap coins. Thread with caution


Chat with Grok. The world's smartest AI.


The 40 meter you win Dem neva pay you run go paddywin 😂


Este tweet ya no está disponible.

I don't know what's wrong with d girl self


Rubbish, she knows what she is doing



Abi #OtaWin 😂 Una don go collect new gig


Haffa boss abeg convert to sporty boss abeg 🙏


The werey dor finally block me😂😂😂


She don used demo account take play bet


Paddy win 😂


She don't actually want to learn from it walahi


No mind this Lady jareee


😹😹


United States Tendencias
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.