How many open bet do you have for NBA tonight me 14…. What about you ?


Stream, call, game, and work in even the most remote locations. Order online in minutes


If sporty no close down this night nah small go remain 😂😂 my open bet for NBA pass my age


Until u said it, I never no say nah same game I dey play since


Please can you list all 14 codes 🧎🧎🧎🧎🧎let me put #100 for all of them


Not ask me questions na wetin concern you ? 😌


Why guess when you can know?


Mine reach 45 ooooooo 🤷🤷🤷


19 make I boom 9 out of it 🤲🏾😂


None, no staking power


My oga @PH_first_coder I dey follow your step sha 😁📿🤲🏻


Just 2 from ur games 🥲


I pray for joy in the morning We go smile together tomorrow morning 🌄 ☺️


None ...no staking energy


Want to reach a similar performance? 📅 Register to our Webinar 'X Ads for Beginners' to learn how!


Na only 2 ooo I know wan pass my boundaries


Just 5 dose people day chop me gan 😭🥶😛


Codes please 🙏


38. 14 running from last week.


12 so far 🤣😂😂😂😂


United States 趨勢
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.