Joke apart anyone wey carry my woman like this for my presence, she go follow the man go is house, that’s the end of the marriage. Am a traditional man and I don’t care .

This guy lifted Lateef Adedimeji’s wife in front of him and e no believe am, his reaction Dey kee me 😭💔💔



you dey sound like Delta man oo🙄😂prove me right abg😂


Una dey over talk sha… making marriage sound like a Favour. The wife dealt with the scene maturely and respectfully with the hug and kiss.


Person wey dey don carry wella inside movie...dey play


Not that deep nah


That's why you aren't married yet


Boss pls check your dm pls


You are spot on What an insult.


I nor sabi say you strict like this.


Why guess when you can know?


United States 트렌드
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.