From today onwards nah under I go they play for BB.


E go still cut Wetin no good


Why guess when you can know?


Omo na to focus on Dart and football mostly BB get lots of mood swing I swear


No lauder am make sporty no hear boss😁


Na there you go dy see over


Our no 3 goals dey go well, we go again tomorrow


Good decision lol


Till one werey score 100 first half


Especially first half


Na that day dem go play over


😂😂😂😂


Can you beat the average IQ (98)? Take the test now and find out!


Bb na rubbish


United States 趋势
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.