Singertizzy's profile picture. ☎️08089769777

to de world🎵🎥🌟🔥

@Singertizzy

☎️08089769777

Angepinnt

New music out world wide Link in bio #singertizzytodworld

Singertizzy's tweet image. New music out world wide
Link in bio
#singertizzytodworld
Singertizzy's tweet image. New music out world wide
Link in bio
#singertizzytodworld

Na wetin I no de like be this oo Who go tell my mama the price of my phone?😒😡


As far as me and u de do business wey de bring money No fear to bill me 🚶


Off your data and check your aza That’s the real you


Omo this IOS 16 no Dey let person do transfer oo😪


It’s new month, go to your bf’s house let him suck your breast 😒🌝


Omo make tomorrow reach make I go change this iPhone to android, de thing too heavy for my hand😞💔


My p o s woman no know say things hard now, She just de ask y I no come withdraw for her side for a while now🥲😹


Them post u for bf day?🌚


Bored,😐 who's in for naughty chat, If the chat gimme joy I fit do transfer🚶


If to say na all transactions de successful ni, by now I for don buy private jet 🙁😤


Me receiving end of the year gift from my bestie's dad😂😂

Singertizzy's tweet image. Me receiving end of the year  gift from my bestie's dad😂😂

Beware of motivational speakers, runs girls don join them 😹💔


Nice one Sapa 👋 I drink sniper I no die ☹️


Sapa, nice defending 👏 Dem send me money, e reverse 😑


United States Trends

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.