
Dr Fab
@Tufab
10/10 GU¥. $$ - Fabulous guy with a fucked up mind! Doc of all trades. Sarcasm fluently. ✨ #ScarBoi. AGBA DOCTOR. 💯 👻: agbafab
Thank you my brother. Thank you. I appreciate ❤️ Jesus is King 👑🦅😁
Ok I’m gone now Tufab! Just for u ! Morayo OTW! I dare any nigga to speak on my name again! ❤️🦅
Now everyone can see where the hate is coming from 😂😂😂. Dem don tire. Make this guy come down from this number 1 wetin happen
Start to dey save, start to dey prepare. Ginger go too much!!!! Make we finish work. RT

See time wey useless Portugal dey score. From now on any country flag wey red dey inside na Red Flag!
I want to party with FC!!! Make dem see say the crase no be only online.. 😂 @DJ_TUNEZ we dey wait for u back to backkkk
You want war with a brother. Tell me, se you get the stamina? You think say na play play….. now music don be like sportybet. Oti hard.
The thing just be like say you wan play monkey post with Messi.. you go cryyyyyy 😂 crash out ear and dear
Them don give up 😂😂😂😂 omo. U dey play with organic grace. Wetin God give u different from wetin you buy.
If I’m talking about the song, just know I like it. But that video was just fucking crazy. I don’t think it’s still on the Internet but go look for it.. u sef go weak.
Now you’re promoting the song “all over the house” classic jam
How do I even choose 1 person from over 1k comments. God please minister to me.
😂😂😂 I just go check my tweets to see why skepta block me again that year. I swear I be werey & I don love the guy since 2011 😁 but that video burst my head then.




This video na 2018 for cotonou see as I dey shout my number 1 my number 1. 😁😁😁 Biggest Wizzzzy!
United States 趋势
- 1. Auburn 26.3K posts
- 2. #UFCRio 51.8K posts
- 3. Kyle Tucker 1,784 posts
- 4. Penn State 26.5K posts
- 5. Michigan 55.8K posts
- 6. Nuss 5,063 posts
- 7. Indiana 48K posts
- 8. Billy Napier 1,849 posts
- 9. James Franklin 13.9K posts
- 10. Sherrone Moore 1,051 posts
- 11. Hugh Freeze 1,323 posts
- 12. Chad Patrick N/A
- 13. Diane Keaton 218K posts
- 14. Charles 107K posts
- 15. King Miller N/A
- 16. Oregon 69.4K posts
- 17. Andrew Vaughn 1,354 posts
- 18. #GoBlue 2,128 posts
- 19. Fickell 1,865 posts
- 20. Underwood 2,866 posts
Something went wrong.
Something went wrong.