Peculiar
@_SLYADA
Métiano❤️
Good morning to everyone chasing their dreams… and to those still chasing sleep, I understand you deeply May today give us money, peace of mind, and the kind of good news that makes you check your account balance twice. Let’s go again. 💪
I pray for everyone who feels tired,weak,troubled and depressed.May you find the strength to keep going.
person go wan engage una, retweet go plenty pass post. 😑
The pain 😭
I don plug my phone for like 1 hour now and I no remember on socket
I don plug my phone for like 1 hour now and I no remember on socket
When will I get to 1k followers in this life???
I have never received any Valentine gift my whole life
Small steps still move you forward. Good morning, mutuals. 💐💜
thinking before you tweet decreases the quality.
Real 🫶🏻
I dey hear say if you thank your mutuals as you don get certain followers Dem go unfollow you for night 😭 Abeg oo 😭🤲 Regardless I go still thank Una 🙂↔️
It is not even up to 24 hours I got to 100 followers and I’m already in 200 plus followers 🎊🥹❤️ Get in jor 🎉🩷 Nah only my mutuals fit run am 🙂↔️😝 Una thank you oo
As I dey shit for toilet I still dey engage 😭😹 Mutuals jor 🫶🏻🙂↔️
Engage small accounts nah 😭 We go still big one day ooo Una dey underrate us
If you like Dey underrate small accounts wey no get blue tick Na dem rich pass , dem rich scatter gawd 😂
United States Trends
- 1. Super Bowl N/A
- 2. Drake Maye N/A
- 3. Seahawks N/A
- 4. Puerto Rico N/A
- 5. Patriots N/A
- 6. Sam Darnold N/A
- 7. Kid Rock N/A
- 8. TPUSA N/A
- 9. Rams N/A
- 10. Lady Gaga N/A
- 11. Pats N/A
- 12. Broncos N/A
- 13. Pepsi N/A
- 14. Benito N/A
- 15. Latino N/A
- 16. Campbell N/A
- 17. Ricky Martin N/A
- 18. Diggs N/A
- 19. Jason Myers N/A
- 20. The NFL N/A
Something went wrong.
Something went wrong.