Farooq โ๐ฟ
@_itz_farooq
Death Is Promised ๐ Manchester United ๐ด
Praying for Arsenal to lose because their fans don too stress my life ๐ญ๐๐
God please, let Arsenal lose todayโฆ I need peace in this house ๐ญ๐โฝ๏ธ
Playing Division in eFootball is for people wey no fear heartbreak. Because difficulty dey on another level ๐ฉ๐ฅ
Allahumma inni asโalukal afwa walโafiya fiddunya wal akira
Abeg drop the format wey you use, make we no suffer again ๐
Canโt remember the last time I was broke. God is good ๐๐ฟ
Reading dey beg you, but your phone no gree commot hand ๐
I wan read but I dey hold phone which kind life be this na
If you see me quiet today, just know say I dey heal ๐
Soro soke all you want ๐ Points no dey lie, reality go shock you.
Of all the teams, you choose this Arsenal? Heartbreak go finish you ๐๐
Arsenal fans still dey celebrate like dem win league ๐ Meanwhile points table dey talk different story.
๐จ Rรบben Amorim on Zirkzee and Mainoo potential exit in January: โThe club comes first, it's the number one priority. We have to think about the club and the teamโ. โAfter that, anything can happenโ.
๐จ IT'S MATCHDAY!!! ๐จ ๐ Everton ๐๏ธ Old Trafford ๐ Premier League โฐ 20:00PM UK COME ON UNITED! ๐ช
Elon exposed them with one feature. Impersonators melting away like ice under Lagos sun ๐
Open locations on X is wild. Impersonators donโt know where to hide anymore ๐
United States Trends
- 1. Thanksgiving 1.31M posts
- 2. Thankful 236K posts
- 3. Turkey Day 30.8K posts
- 4. busta rhymes N/A
- 5. Lil Jon N/A
- 6. Toys R Us N/A
- 7. Turn Down for What N/A
- 8. Afghanistan 234K posts
- 9. #ProBowlVote 11.8K posts
- 10. Mr. Fantasy N/A
- 11. #Gratitude 6,921 posts
- 12. #Grateful 4,116 posts
- 13. Gobble Gobble 19.9K posts
- 14. Sarah Beckstrom 11K posts
- 15. Shaggy 3,047 posts
- 16. Andrew Wolfe 27K posts
- 17. Debbie Gibson N/A
- 18. Darlene Love N/A
- 19. Taylor Momsen N/A
- 20. Liar Liar 72.5K posts
Something went wrong.
Something went wrong.