你可能會喜歡
If you no get sub... listen to radio 📻 to win giveaway airtime No disturb anybody on WhatsApp😂
Teacher wey dey teach balance diet for class vomit Garri and Groundnut for assembly this morning😂💔
Best in poor communication, we fit vibe today, make we no vibe tomorrow Why? Because I no no wetin to talk
Lowkey i don dey resemble my throwback small small o From Grass to Forest😭

If she Dey post memes pass her pictures, just know say she no get Yansh😂
So your boyfriend no Dey give you money😂 with all the padlock wey you use save the idiot name😂😂
I wish this Election is like Nigerian movies.Once they want to call results, thunder will strike.He wil run mad, INEC will be shouting I'm Innocent. I'm innocent!! Then he will start shouting I'll confess, I'll confess... Balablue...
Regardless of who wins, I'll be here to post memes for u and make u laugh for another 8yrs Na only transfer I no go fit do😂👋👋
"All deals can come in" From person wey life Dey deal with😂
MT don start again 0o which one be the card you recharged was bought with old money, Use new money and try Again😪
We need friendship allowances. Some of your secrets are too heavy😂😂
If Ekiti people see cold beer, they can vote for Osama bin Ladin
Whether Atiku wins or Tinubu wins, or Obi wins what I know is, if you don't hustle for yourself, you'll suffer..
United States 趨勢
- 1. Baker 38.5K posts
- 2. 49ers 36.6K posts
- 3. Packers 33.9K posts
- 4. Bucs 12.2K posts
- 5. #BNBdip N/A
- 6. Flacco 12.6K posts
- 7. Fred Warner 13.2K posts
- 8. Cowboys 75.5K posts
- 9. Ty Dillon N/A
- 10. Niners 5,880 posts
- 11. #TNABoundForGlory 9,791 posts
- 12. Cam Ward 3,072 posts
- 13. Zac Taylor 3,355 posts
- 14. #FTTB 4,584 posts
- 15. #GoPackGo 4,233 posts
- 16. Panthers 77K posts
- 17. Titans 24.4K posts
- 18. Egbuka 6,710 posts
- 19. Browns 67.6K posts
- 20. Byron 5,450 posts
Something went wrong.
Something went wrong.