bobosyarn's profile picture.

Wazobia Bobos Yarn

@bobosyarn

@MYBASECHAT HAPPY NEW MONTH EVERYONE, PLAY ME KISS DANIEL MAMA.

@MTVBASECHAT I WOULD LOVE YOU GUYS TO PLAY KISS DANIELS MAMA. HAPPY NEW MONTH TO US ALL

WATCH BOBOSYARN ON WAZOBIATV ON GOTV CHANNEL 95 MON-FRI 11PM WITH @MatthewsUgo ,@ShowmanBosco ,@Mcshakara

bobosyarn's tweet image. WATCH BOBOSYARN ON WAZOBIATV ON GOTV CHANNEL 95 MON-FRI 11PM WITH @MatthewsUgo ,@ShowmanBosco ,@Mcshakara

Between man and woman who u fit easily catch wen a dey cheat?

E dey ok make couples first live together before dem marry?

E dey ok make u dey marriage wey u no dey happy at all?

If person wey u love well today no love u,but come love u tomorrow wen u hammer,u go gree?

Ya partner no be ya speck but e love u,u go fit marry am?

Wetin babe dey take determine say dis guy sex dey gud?

BOBOSYARN IS BACK THIS WEEK DONT MISS ANY EPISODE 11PM MON-FRI ON WAZOBIATV CHANNEL 98 ON... fb.me/M26f0qtv

HAPPY NEW YEAR MY PEOPLE WE DON SHOW AND WE WAN SAY A BIG THANK YOU TO ALL OF UNA WEY DEY WITH US SINCE WE DON... fb.me/X9PGPnBZ

WATCH BOBOSYARN ON WAZOBIATV, NOW ON GOTV CHANNEL 98. ANOTHER MEANS OF GIVING YOU THE BEST ENTERTAINMENT.

you don do your own #november 10 post for instagram tag wazobiatvng? if not quike go do ur own and win plenty... fb.me/7xVssP5u2

IF D BABE MAN WAN MARRY BIG PASS AM FOR BODY, D MAN SUPPOSE MARRY AM?

e possible mak ya partner dey anoda far place(state/country) mak e no go cheat on u?

dem just dash u 30m and ya partner dey go jail and u fit bail am with 29m, wetin u go do?

WIN WIN WIN...#NOVEMBER10 #NOVEMBER10 dey very special to us and every every and that is why we dey promote that... fb.me/7zVvuK1cO

Shey e dey ok make husband and dey use seperate room? fb.me/4PvY3ildv

WHO U SUPPOSE LOVE PASS, YA PARTNER OR MOTHER?

Loading...

Something went wrong.

Something went wrong.