de_excel5's profile picture. Editing  plug

De_Excel

@de_excel5

Editing plug

I never chop breakfast😪 This girl come serve me breakfast relationship join 😡 Adam fear God oooo


If I snap this kind picture and I post it🥹and you don’t view it😤I will send it to your dm ASAP 😂😂No stress

de_excel5's tweet image. If I snap this kind picture and I post it🥹and you don’t view it😤I will send it to your dm ASAP 😂😂No stress

Werey😉for your eye now⚠️you decent pass me because you go church 🚹dey play with your life 😂😂


Person wey get house dey use room😒Na me wear black boxer

de_excel5's tweet image. Person wey get house dey use room😒Na me wear black boxer

If your boyfriend No post Georgia😂 My sister step down now😳


Abeg I dey find this ram 😹5days now If you help me see am 5M🥵Rollez by name

de_excel5's tweet image. Abeg I dey find this ram 😹5days now          If you help me see am 5M🥵Rollez by name

Abeg make they restart this month ooo😂I don do mistakes ooo😪person wey won send me money for ram 🐏 don sick


Loader sell laptop😹Talk say they rob am


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.