“I just want to see all my homies win” person wey dey hide update


Of the highest order


Dem no real


Dem go whine you


Naso Dem dey talk


That's good


Good ke


Abi make them give you fake 😓


Nawa oh


I don later block werëy 😂


Omo😭


Leave am 😂


You Dey among sef😠


You dey mind am


Dem no real


Ajeh seh 🤣


Just wait till the day e go beg you for money


Real life


People wey no rate you 😂


Nah this is the truth 💯😂


Snakes


For real 😂


I go vex block am 😂


Lmao bro,so you noe you dey hide stuff. 😂


United States Trends
Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.