iNUMBAS's profile picture. In God I trust.                                                 I really give time to. 👉FASHION

NUMBAS

@iNUMBAS

In God I trust. I really give time to. 👉FASHION

At all

iNUMBAS's tweet image. At all

Sometimes smoke Cana make you no go follow your babe reason 🐐


Make una just kill VDM Make war Start for the country @instagram @instablog9ja we citizens we done tired for the country


Nigerian make we go through stone for all GTBANK on Monday


Come hold Cana for your left hand, Hold phone for your right hand dey to Burkina Faso 🇧🇫 president😹🐐🐐🐐

iNUMBAS's tweet image. Come hold Cana for your left hand,

Hold phone for your right hand dey to Burkina Faso 🇧🇫 president😹🐐🐐🐐

NUMBAS reposted

The money wey dem use to stop nonsense no be 5m oo no allow dem lie for you oo

GloretaE's tweet image. The money wey dem use to stop nonsense no be 5m oo no allow dem lie for you oo

Dey try get girlfriend were get business See my babe bag Aje I go buy Cana


Can you guess her tribe @instablog9ja

iNUMBAS's tweet image. Can you guess her tribe @instablog9ja

Good morning my people Abeg them drink tea 🍵 finish drink water?🐐


How I go take get $300k before December 😎

iNUMBAS's tweet image. How I go take get $300k before December 😎

Beautiful woman

One of the most grateful person on earth toads ❤️❤️❤️

GloretaE's tweet image. One of the most grateful person on earth toads ❤️❤️❤️


Good morning from here Make sure you drink water as you are waking up 🍀


Beautiful

My journey as a fashion designer has been challenging, but it is also one of my most rewarding. The sense of accomplishment when you see your work come to life is truly incomparable. To you my first bride thank you for trusting me I love you and I appreciate Airolg Stitches ✂️

GloretaE's tweet image. My journey as a fashion designer has been challenging, but it is also one of my most rewarding.
The sense of accomplishment when you see your work come to life is truly incomparable. 
To you my first bride thank you for trusting me I love you and I appreciate 
Airolg Stitches ✂️


Happy Sunday my people Abeg Make una no vax ohh I dey try track this location e no connect, who go fit help me track am ???

iNUMBAS's tweet image. Happy Sunday my people 
Abeg Make una no vax ohh I dey try track this location e no connect, who go fit help me track am ???

🌹

I love me I sewed my dress I styled with love Airolg stitches ✂️

GloretaE's tweet image. I love me 
I sewed my dress
I styled with love 
Airolg stitches ✂️


NUMBAS reposted

I love me I sewed my dress I styled with love Airolg stitches ✂️

GloretaE's tweet image. I love me 
I sewed my dress
I styled with love 
Airolg stitches ✂️

Make you know first 😂

iNUMBAS's tweet image. Make you know first 😂

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.