onlypickable's profile picture. nonchalant mf 😂/@bnxn,@mancity lover  and I farabale hate Chelsea 🤣 
all my  tweet Na cruise, real life situations and jokes
and don't forget bring deals

pickable 🫴🤏

@onlypickable

nonchalant mf 😂/@bnxn,@mancity lover and I farabale hate Chelsea 🤣 all my tweet Na cruise, real life situations and jokes and don't forget bring deals

A girl without boyfriend is a witch


Day 2 Dear @BNXN I hope we captains get another song from You very soon 😭🙏


Them friend zone me again Ah mogbe 🤣


I have to grow out of this habit of crying whenever I can't find something where I kept it Before I start having children cause ehn We go cry together when I can't find there socks or pen .


All this vendors lasan I never buy the old pattern for my babe Una don bring another one This one fine sha.

onlypickable's tweet image. All this vendors lasan 
I never buy the old pattern for my babe 
Una don bring another one 
This one fine sha.

Bola Ahmed Tinubu


Some people are funny oo You dey final year you dey talk about Valentines. Dem never give you project topic. And you dey happy


Repost this post if you are single?


Country dey spoil una dey do romance Everywhere “valentine package for him or her" Una don turn WhatsApp to market Ogun Fe pa gbogbo yin Abi.


The face I give my sister whenever she cooks a good and sweet food and I will still tell her its not sweet for my own selfish interests 🤣 Nothing wey I never show the girl 🤣

onlypickable's tweet image. The face I give my sister whenever she cooks a good and sweet  food and I will still tell her its not sweet for my own selfish interests 🤣
Nothing wey I never show the girl 🤣

Public notice I am going on a 31 days pleading to Mr @BNXN Pls I have been hearing so many shitty songs since January and none of them is pleasing to my ear pls give me a song To flow with even If Na freestyle sef. Hope to get a reply from you soon. 🙏🙏🙏🙏🙏


If I post you on Valentine's day Pls just play along don't ask me when and where did we start dating Cos I no say nobody go post you So just play along 🙏


To all of you that have sex yesterday night I swear e go turn Belle I swear make we bet am Ajeh Ah Una go see


If Na my step you dey follow go back I don miss two steps . Make you no go miss road Shogbo 🧏


Valentine is just a means of money heist for ladies and it not going to work on me because I’m a professor 😂 Mo ya werey gan.


Nothing wey single people never see Only you Sapa ,only you konji,only you go dey advice person wey dey relationship Nothing we wey never see


To we the singles who woke up this morning confused and happy May love not locate us today 🙏


Give me your hardest heartbreak situation Me: shey Atlanta don cut your 700 odds game before.


You wey dem never give birthday gift dey expect Valentine's gift 🤣🤣🤣🤣 I laugh in Merlin 🤣


At this current stage of my life if any girl get belle for me. Just no say Na prank .


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.