Better know how to respond brr Some fan base can get you down. Fr 😈😈😈
If your life no wan spoil reply me with the Grammy asap !!!
If they dey submit global debut, NSNV go dey reply with Grammy nomination. Aura for aura 😂😂
Zinodicts?? I love them Walai 😂😂❤️
Zinoleesky's verse on “Sang” w/ Didi B 🎶 Man has been through it all They don't even know what it feels like They wan tear my clothes Most of them don't know what I look like They wan put them self for my shoe but They no fit put leg for my shoe size They want to do what I…
ZINO might drop SNIPPET of a song soon or drop the song with video asap. coz in that dream I see Zino and zeez and 1 other person dem dey hail am for the video as he press play like dis Omo the song hit me o😡 I dream about this I pray it happen insha'Allah 🙏
Omo brr anything wey Zino wan drop before December or December nah jam o 😅 I dream about a song he will be dropping soon. Iswear to almighty Allah.
Omo brr anything wey Zino wan drop before December or December nah jam o 😅 I dream about a song he will be dropping soon. Iswear to almighty Allah.
U no no con Sabi his Spotify Or apple music handle ? Abi u hear say Zinoleesky name dey bring engagement 🤣 if I wipe Ur head 🤣
Zinoleesky’s Celine Dion amassed 6M streams in its first full month — his biggest opening month for a solo song
NSNV😸
Abeg make dem start 😸
Women need to start using men for sex, sleep with them and block them. Give them a taste of their own medicine
Zinoleesky is known for hijacking songs from the main artist in every feature. Which of these remixes did he hijacked the most? 1. Lonely Refix with Ayra Star 2. Kilometer (Remix) with BNXN 3. Jo Vibe (Remix) with Jo Blaq 4. Star Life II with Blaqbonez
Make Una see as English dey sound from agbe mouth 🤤 Zino 😈🔥. Celine Dion>>>> afro kpai mama😅
Zino sabi this love song 🎶 make una leave am for him ❤️
rip to all twitter users who stopped tweeting because they passed away and we never knew.🕯️🕊️
Zinoleesky to post today?? 😂💕🫴https://t.co/sSQpHVxIPF
Sakara by Zinoleesky is an underrated Afrobeat masterclass smooth vocals, clean rhythm, and replay value on a different level. The streets need to put more respect on this gbedu 🔥🎧
My lifestyle dey give them wahala!!!!
Zino Addicts welcome my cousin and I 🫢🤣
And nah this Zinoleesky una think say una get something on o Omo e no suppose better for una ☹️ Mohbad Seyi virus 🦠 Ruger Id cagbasa Ice man Moliy Nsnv (No seyi no virus 🦠) E no no better for all of una and una mind no go touch ground 😂.
Can this Zinoleesky picture get 200 likes? Zinodict?
United States 트렌드
- 1. #BUNCHITA N/A
- 2. #SmackDown 39.6K posts
- 3. Giulia 13K posts
- 4. Caleb Wilson 4,933 posts
- 5. #OPLive 1,899 posts
- 6. #BostonBlue 4,084 posts
- 7. Supreme Court 175K posts
- 8. Rockets 19.9K posts
- 9. Tulane 3,074 posts
- 10. #TheLastDriveIn 2,594 posts
- 11. Northwestern 4,494 posts
- 12. Podz 1,757 posts
- 13. Lash Legend 5,392 posts
- 14. Justice Jackson 3,808 posts
- 15. Chelsea Green 5,636 posts
- 16. Harrison Barnes N/A
- 17. NBA Cup 9,098 posts
- 18. Ja'Kobi Lane N/A
- 19. Justice Ketanji Brown Jackson 2,321 posts
- 20. SCOTUS 22.9K posts
Something went wrong.
Something went wrong.