sure_wire's profile picture. motivational speaker 🗣🗣

Sure A Wire

@sure_wire

motivational speaker 🗣🗣

Pinned

What I learned from the movie Tere Ishk Mein is that loving someone too deeply can be very painful. We should never do things solely because of love.


You still dey vex for your papa? Abi you sef don understand now ??


Repost if u don die before


If you know say your partner face get as e be, just post the hand No spoil my days abeg 😪😒


Ever notice how the quietest person in the room often feels the most powerful? When you speak less, people lean in, listen more, and respect your words.


DON'T JEALOUS THE PERSON THAT IS REAPING NOW ON YOUR TIME OF SOWING✨💯


If lah watin go remove you from poverty, abeg try take am serious oo


The goat wey I use GehGeh advice buy don born four o. Congratulations to me. I Lack Words

sure_wire's tweet image. The goat wey I use GehGeh advice buy don born four o. Congratulations to me. I Lack Words

No be love day worry me now, I day owe serious gbese💔


Me sef dey hungry lah bend bend my belle like this💔


No suffer with any boy o If he no fit press money make he de go


Where's Dad? he's outside collecting breeze, lah now i understand the kind of breeze man dey collect💔😂


Love is a beautiful thing but it’s none of my business ✨


If no be $15 wey i don first collect 5years ago i for say this yahoo no be real🤧


The obsession of wanting people to regret losing you is insane, you're not that special.


I just Dey locked in Dey do rubbish🤧


S/O to all of the people going through it but still trying their hardest to stay positive. i'm proud of you fr🙌🏽🤍


Wetin you Dey check up on me for? You be doctor?


Even DANGOTE 🤧 who come be me?😂

sure_wire's tweet image. Even DANGOTE 🤧 who come be me?😂

You fit see me but you no fit see me finish💯


I have lost count of the restarts, but we go again and again.


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.