teeboi0's profile picture.

Omojesu1

@teeboi0

D best way to show LOVE on dis day is to share ur phone password with ur partner😊 no b to dey buy gifts alone.


And dem say basketball swt pass football....


Try Try again.....


Ref congratulate am b4 giving him red.....


Gudnight see u all in December


How did d keeper save dat...


See goal omo


Goodbye Summer....


Who killed Bola Ige !!!


KDB is d problem


So if a player touches d ball b4 d GK and d GK catches out d player in d process won't dat b a penalty? #CheWhu


Happy new month to u all 🙏


Se dem go collect man of d match title from dat Newcastle player?


Y b say na female voice dey dis google map y can't I switch to a male voice I thought we are preaching gender equality ok bye.....


Na ManU go suffer am next week odaro


Ref sabi spoil derby sha.....


Hair pulling ah..


Ise ti o ba mo te ra mo ma fi owuro mu alomo TGIF.....


Happy new month to u all 🙏


Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.