#koolelezone search results

No results for "#koolelezone"

#Officepalava with @afeeturi So we dey ask say you as Woman, you fit do work wey get condtion say, for the first 2 or 3 years of the job you nor go carry belle weda married or single? How you see am pass? Chook mouth put. #KOOLELEZONE

WazobiaFMPH's tweet image. #Officepalava with @afeeturi

So we dey ask say you as Woman, you fit do work wey get condtion say, for the first 2 or 3 years of the job you nor go carry belle weda married or single? 

How you see am pass?

Chook mouth put.
#KOOLELEZONE

Today for Pitakwa How U See Am with @afeeturi 📌State Neighbourhood Watch: dem go start work this month after 2 years wey dem gba break. Guest: @lekanige1 - Public Affairs Analyst #ChookMouth 👇 ⏰3pm 📻Listen online: wazobiafm.com/port-harcourt/… #KooleleZone #WazobiaFMPH

WazobiaFMPH's tweet image. Today for Pitakwa How U See Am with @afeeturi 

📌State Neighbourhood Watch: dem go start work this month after 2 years wey dem gba break.

Guest: @lekanige1 - Public Affairs Analyst

#ChookMouth 👇

⏰3pm

📻Listen online: wazobiafm.com/port-harcourt/…

#KooleleZone
#WazobiaFMPH

#Officepalava with @afeeturi How you take dem relate with people wey nor dey answer greeting well for your work place? This kind reply fit to stop you to dey greet the person? Chook Mouth! #koolelezone

WazobiaFMPH's tweet image. #Officepalava with 
@afeeturi

How you take dem relate with people wey nor dey answer greeting well for your work place?

This kind reply fit to stop you to dey greet the person? 

Chook Mouth!

#koolelezone

Sister, Brother, How's the family? 🖐 Join @afeeturi and #sabinus untop #koolelezone for your #chookmouth station. . #wazobiafmph #chookmouth #explore #portharcourt #explorepage

WazobiaFMPH's tweet image. Sister, Brother, How's the family? 🖐
Join @afeeturi  and #sabinus  untop #koolelezone for your #chookmouth station. 
.
#wazobiafmph 
#chookmouth 
#explore #portharcourt #explorepage

Di palava wey dey ground na one Make–up Artist wey dey provoke say one women wey e do make-up for lie give am say she won use am for Owambe not knowing say na her wedding she won use am for. Join @afeeturi yarn untop #KooleleZone make you #Chookmouth . #WazobiaFMPH

WazobiaFMPH's tweet image. Di palava wey dey ground na one Make–up Artist wey dey provoke say one women wey e do make-up for lie give am say she won use am for Owambe not knowing say na her wedding she won use am for.

Join @afeeturi yarn untop #KooleleZone make you #Chookmouth 
.
#WazobiaFMPH

#Officepalava with @afeeturi Sense dey wetin this bros talk? You don get this kind expirience for your work place? Chook mouth put. #KooleleZone photo credit: @instablog9ja

WazobiaFMPH's tweet image. #Officepalava with @afeeturi 

Sense dey wetin this bros talk?

You don get this kind expirience for your work place?

Chook mouth put.

#KooleleZone 
photo credit: @instablog9ja
WazobiaFMPH's tweet image. #Officepalava with @afeeturi 

Sense dey wetin this bros talk?

You don get this kind expirience for your work place?

Chook mouth put.

#KooleleZone 
photo credit: @instablog9ja

WeDeyPlay;"RESISTANCE" by @howdidjesse ft @SGaWD01 On top #Koolelezone with @afeeturi

WazobiaFMPH's tweet image. WeDeyPlay;"RESISTANCE" by
 
@howdidjesse ft @SGaWD01 

On top #Koolelezone with 

@afeeturi

#Officepalava with @afeeturi One very common question wey people dey find hard to answer for interview na “ HOW MUCH YOU WANT MAKE WE PAY YOU? Wetin you think say be the best way to answer this question? Chook mouth put... #KooleleZone

WazobiaFMPH's tweet image. #Officepalava with @afeeturi 
 One very common question wey people dey find hard to answer for interview na “

HOW MUCH YOU WANT MAKE WE PAY YOU? 

Wetin you think say be the best way to answer this question? 

Chook mouth put...

#KooleleZone

#pitakwahowunasee with @afeeturi Today we go dey yarn with youth leader, Somina Wokoma unto How Naija Youths dey prepare for 2023 Elections. Follow the poll for twitter #koolelezone #chookmouth 📻Listen online: wazobiafm.com/port-harcourt/… 📲 0818 475 0000 | 084 460 941

WazobiaFMPH's tweet image. #pitakwahowunasee with @afeeturi 

Today we go dey yarn with youth leader, Somina Wokoma unto How Naija Youths dey prepare for 2023 Elections.

Follow the poll for twitter 
#koolelezone

#chookmouth
📻Listen online: wazobiafm.com/port-harcourt/…
📲 0818 475 0000 | 084 460 941

WeDeyPlay;"You Are Beautiful" by @heisdikson On top #Koolelezone with @afeeturi

WazobiaFMPH's tweet image. WeDeyPlay;"You Are Beautiful" by
 
@heisdikson  

On top #Koolelezone with 

@afeeturi

#NaijaHowUnaSeeAm w/@bigmoNaija : Former Deputy Governor of Sokoto State, Mukhtar Shagari talk say im believe say Peter Obi fit win 2023 election... How you reason dis talk? #ChookMouth #KooleleZone WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995

WazobiaFMAbuja's tweet image. #NaijaHowUnaSeeAm w/@bigmoNaija : Former Deputy Governor of Sokoto State, Mukhtar Shagari talk say im believe say Peter Obi fit win 2023 election...

How you reason dis talk? 

#ChookMouth #KooleleZone

WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995

#AmeboZone w/@bigmoNaija : Oyo State Police Command don arrest two 18yrs old boys wey go rape and video one 17yrs old girl ontop dem phones... Wetin you go do, if dis nah your pikin? #ChookMouth #KooleleZone WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995

WazobiaFMAbuja's tweet image. #AmeboZone w/@bigmoNaija : Oyo State Police Command don arrest two 18yrs old boys wey go rape and video one 17yrs old girl ontop dem phones...

Wetin you go do, if dis nah your pikin? 

#ChookMouth #KooleleZone

WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995

#InternationalWomensDay: Today ontop #pitakwahowunaseeam for inside #koolelezone wit @afeeturi we go hia d stori of dis Women wey don #BreaktheBias and don succeed for difrent jobs wey society tink say na Man work! #IWD2022 #WomensDay #SeeHer #ChookMouth #WazobiaFMPH

WazobiaFMPH's tweet image. #InternationalWomensDay: Today ontop #pitakwahowunaseeam for inside #koolelezone wit @afeeturi we go hia d stori of dis Women wey don #BreaktheBias and don succeed for difrent jobs wey society tink say na Man work!

#IWD2022
#WomensDay #SeeHer
#ChookMouth
#WazobiaFMPH

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.