
Okadigbo DBoss Agu™
@itz_DBoss
LiBra|• ArsEnalFC|• nobOdy desErves tO sUffer|•
Tal vez te guste
Offering money wey I carry buy biscuits when I small join hand for this thing wey dey do me 🥺💔

My mama dey pray make l no go astray, Astray wey l dey go come back 5 times a week 🥺💔

You send girl 2k Dey write "Babe I have transferred the funds".. That grammar no too plenty for that money? 🥺💔

You send girl 2k Dey write "Babe I have transferred the funds".. That grammar no too plenty for that money? 🥺💔

You don't like wearing Bikini at the pool because it exposes the body, Abi Krokro don finish your nyash? 🥺💔

In Nigerian Movies, Once you move to the city you must get rich. I don dey Abuja for 8 Years now 🥺💔

Some of your pictures are not nice, We just like them because we know you 🥺💔

E get as you go broke reach, Even Mumu go dey advice you 🥺💔

If no be data sub wey dey finish my money, Who be Dangote? 🥺💔

As I dey save money, E no even dey reach 24hrs before the money dey save me back 🥺💔

"Please Off the light, I'm shy". Na so dem take carry my fridge last week 🥺

Which one be "going to eat, text you later”. Me wey dey hold eba for hand text you, I dey craze?

Person wey my papa dey use do example for me don use him papa do ritual, Now my papa dey beg me to be myself 🥺😂

My character don change abi?. Yes, I don dey smoke 🥺😂

"Hard Times Comes And Goes". E reach my turn E wan dey feel at home 🥺💔

No disturb anybody this period. If you need anything, Go thief!.🥺💔

Which one be "Boss, I fit see 10k for your side?". Na my side 10k dey stay ? 🥺💔

My belle dey make noise, Rich man pikin dey shout; "Wow, Do it again" 🥺💔

If you dey follow my footsteps, Abeg, Go back small. I don do small mistake 🥺💔

You ask me how I dey, I say "Fine". I ask you how you dey, You say "not fine". So, Me wey lie, I no get sense? 🥺💔

United States Tendencias
- 1. Columbus 77.4K posts
- 2. #WWERaw 33.1K posts
- 3. #SwiftDay 8,888 posts
- 4. #IDontWantToOverreactBUT N/A
- 5. #IndigenousPeoplesDay 3,570 posts
- 6. Middle East 170K posts
- 7. Marc 38K posts
- 8. Seth 27.6K posts
- 9. Knesset 130K posts
- 10. #TSTheErasTour 2,307 posts
- 11. Thanksgiving 45.2K posts
- 12. Victory Monday 2,017 posts
- 13. Good Monday 42.1K posts
- 14. Flip 50K posts
- 15. The Vision 85.5K posts
- 16. Bron Breakker 3,142 posts
- 17. Branch 49.8K posts
- 18. Happy 250th 2,542 posts
- 19. Egypt 165K posts
- 20. Heyman 3,667 posts
Tal vez te guste
-
Michael
@brownmiki6 -
MJGooneRR!🔴⚪
@ImMayurJindal -
Andy Ibbotson
@andyibbo69 -
c
@ygghk_ -
filipe_vs7
@filipe_vs7 -
☘️Ryan☘️🔴⚪️
@Ryan8226 -
Bobby 🇯🇲🏴
@bobbybrownyo -
Susaeta
@Sualisu1 -
Craig McDonnell
@MaccaaTBD -
TheMayor.eth🇬🇧
@Mist_Olumayor1 -
Maereg Kefale🚢⚽⚖️⚙️📚
@Geezscripts -
MØ
@Mo_Gunner8 -
M.C Gooner
@mattgooner85 -
REAL GUN
@nakhcy -
Red Army
@TheRedArmy4evr
Something went wrong.
Something went wrong.