おすすめツイート
E get as you go broke reach, Even Mumu go dey advice you 🥺💔

If no be data sub wey dey finish my money, Who be Dangote? 🥺💔

As I dey save money, E no even dey reach 24hrs before the money dey save me back 🥺💔

"Please Off the light, I'm shy". Na so dem take carry my fridge last week 🥺

Which one be "going to eat, text you later”. Me wey dey hold eba for hand text you, I dey craze?

Person wey my papa dey use do example for me don use him papa do ritual, Now my papa dey beg me to be myself 🥺😂

My character don change abi?. Yes, I don dey smoke 🥺😂

"Hard Times Comes And Goes". E reach my turn E wan dey feel at home 🥺💔

No disturb anybody this period. If you need anything, Go thief!.🥺💔

Which one be "Boss, I fit see 10k for your side?". Na my side 10k dey stay ? 🥺💔

My belle dey make noise, Rich man pikin dey shout; "Wow, Do it again" 🥺💔

If you dey follow my footsteps, Abeg, Go back small. I don do small mistake 🥺💔

You ask me how I dey, I say "Fine". I ask you how you dey, You say "not fine". So, Me wey lie, I no get sense? 🥺💔

Some people are receiving unexpected money, But the money wey l even dey expect sef, l never receive am 🥺💔

Make nobody fear my return again, I don lost transport money 😩💔

Sleep keh!. You know how much I dey owe for dream? 🥺💔

Na MONEY most Women dey call ATTENTION. No go dey stress yourself dey call every hour 🥺💔

I will never ask u to stop hookup... But if u later wan marry person wey I know. To keep quiet na 3 million last 🥺😂

This economy will make it look like u don't like your babe💔🥹

If you dey plan to move out of your papa house this period, Relax small Oo 🥹💔

United States トレンド
- 1. Chiefs 81.9K posts
- 2. Brian Branch 1,730 posts
- 3. #TNABoundForGlory 40.5K posts
- 4. #LoveCabin N/A
- 5. LaPorta 9,409 posts
- 6. Goff 12.3K posts
- 7. Bryce Miller 3,479 posts
- 8. #OnePride 5,835 posts
- 9. Kelce 13.3K posts
- 10. Butker 7,909 posts
- 11. #DETvsKC 4,133 posts
- 12. #ALCS 9,386 posts
- 13. Baker 50.3K posts
- 14. Gibbs 5,328 posts
- 15. Dan Campbell 2,198 posts
- 16. Collinsworth 2,413 posts
- 17. Patrick Mahomes 6,999 posts
- 18. Pacheco 4,508 posts
- 19. Mike Santana 2,526 posts
- 20. Polanco 6,685 posts
おすすめツイート
-
Michael
@brownmiki6 -
MJGooneRR!🔴⚪
@ImMayurJindal -
Andy Ibbotson
@andyibbo69 -
c
@ygghk_ -
filipe_vs7
@filipe_vs7 -
☘️Ryan☘️🔴⚪️
@Ryan8226 -
Bobby 🇯🇲🏴
@bobbybrownyo -
Susaeta
@Sualisu1 -
Craig McDonnell
@MaccaaTBD -
TheMayor.eth🇬🇧
@Mist_Olumayor1 -
Maereg Kefale🚢⚽⚖️⚙️📚
@Geezscripts -
MØ
@Mo_Gunner8 -
M.C Gooner
@mattgooner85 -
REAL GUN
@nakhcy -
Red Army
@TheRedArmy4evr
Something went wrong.
Something went wrong.