#koolelezone resultados de búsqueda
#AmeboZone w/@bigmoNaija : Oyo State Police Command don arrest two 18yrs old boys wey go rape and video one 17yrs old girl ontop dem phones... Wetin you go do, if dis nah your pikin? #ChookMouth #KooleleZone WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995
#NaijaHowUnaSeeAm w/@bigmoNaija : Former Deputy Governor of Sokoto State, Mukhtar Shagari talk say im believe say Peter Obi fit win 2023 election... How you reason dis talk? #ChookMouth #KooleleZone WhatsApp 0809-993-0172 & Call: 070-0995-0995
#Officepalava with @afeeturi One very common question wey people dey find hard to answer for interview na “ HOW MUCH YOU WANT MAKE WE PAY YOU? Wetin you think say be the best way to answer this question? Chook mouth put... #KooleleZone
#WeDeyPlay: “ uwem mi" @official4Bernie On top #koolelezone with @ehiwazobiafm @Ocniggi @afeeturi wazobiafm.com/live/
#Officepalava with @afeeturi Discussion: Today we go reason the mata of errands for office. How you take know the difference between help me do something and person wey just see the message wey he/she dey send you as their right Chook mouth.. #koolelezone
#Officepalava with @afeeturi So we dey ask say you as Woman, you fit do work wey get condtion say, for the first 2 or 3 years of the job you nor go carry belle weda married or single? How you see am pass? Chook mouth put. #KOOLELEZONE
Sister, Brother, How's the family? 🖐 Join @afeeturi and #sabinus untop #koolelezone for your #chookmouth station. . #wazobiafmph #chookmouth #explore #portharcourt #explorepage
#Officepalava with @afeeturi How you take dem relate with people wey nor dey answer greeting well for your work place? This kind reply fit to stop you to dey greet the person? Chook Mouth! #koolelezone
#Officepalava with @afeeturi Sense dey wetin this bros talk? You don get this kind expirience for your work place? Chook mouth put. #KooleleZone photo credit: @instablog9ja
Di palava wey dey ground na one Make–up Artist wey dey provoke say one women wey e do make-up for lie give am say she won use am for Owambe not knowing say na her wedding she won use am for. Join @afeeturi yarn untop #KooleleZone make you #Chookmouth . #WazobiaFMPH
#WeDeyPlay: “ giddem" @ZoRoSwaGBaG @lilkeshofficial On top #koolelezone with @ehiwazobiafm @Ocniggi @afeeturi @Iamruggedpasto2 wazobiafm.com/live/
#pitakwahowunasee with @afeeturi Today we go dey yarn with youth leader, Somina Wokoma unto How Naija Youths dey prepare for 2023 Elections. Follow the poll for twitter #koolelezone #chookmouth 📻Listen online: wazobiafm.com/port-harcourt/… 📲 0818 475 0000 | 084 460 941
Today for Pitakwa How U See Am with @afeeturi 📌State Neighbourhood Watch: dem go start work this month after 2 years wey dem gba break. Guest: @lekanige1 - Public Affairs Analyst #ChookMouth 👇 ⏰3pm 📻Listen online: wazobiafm.com/port-harcourt/… #KooleleZone #WazobiaFMPH
#InternationalWomensDay: Today ontop #pitakwahowunaseeam for inside #koolelezone wit @afeeturi we go hia d stori of dis Women wey don #BreaktheBias and don succeed for difrent jobs wey society tink say na Man work! #IWD2022 #WomensDay #SeeHer #ChookMouth #WazobiaFMPH
#WeDeyPlay: “SHAKARA" @SuperstarAce @Zlatan_Ibile @djjimmyjatt On top #koolelezone with @ehiwazobiafm @Ocniggi wazobiafm.com/live/ 📻🎧
#WeDeyPlay: “ boma" @Ocniggi On top #koolelezone with @ehiwazobiafm @Ocniggi @afeeturi wazobiafm.com/live/
Something went wrong.
Something went wrong.
United States Trends
- 1. Secret Service N/A
- 2. Jokic N/A
- 3. President N/A
- 4. Butler N/A
- 5. Staged N/A
- 6. WHCD N/A
- 7. Cole Allen N/A
- 8. White House N/A
- 9. Nuggets N/A
- 10. Torrance N/A
- 11. Ayo Dosunmu N/A
- 12. McDaniels N/A
- 13. POTUS N/A
- 14. Cole Tomas Allen N/A
- 15. Wolves N/A
- 16. Washington Hilton N/A
- 17. Donte N/A
- 18. Erika Kirk N/A
- 19. #Toonami N/A
- 20. Adelman N/A