This one and him guys never serious 😅
Don’t judge a bra by its cover, put your hands inside to discover 😭😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Brooo!!! the way this guy hype us that day, we fit even match go meet Megatron seff😂
the name Hocus pocus actually go hard pass Mavo fr😂😂
So if my papa na Yoruba and my Mama na Igbo nko😏😌🤝
This is the Last person I am calling for a heist 🤦🏽♂️💔
Man with suspended license joins court hearing via zoom while driving then this happened 😂🤣
This kind songs…the producers no Dey like announce thier name for the track😂😂 Them go just allow you do your thing Dey go💔😂😂
That yam is also lethal bby. Roberto Carlos will be proud😭😂😂
this mutuals and Wetin dem Dey repost, abeg this new Nivea cream I buy suppose carry me enter next year abeg..🤲🏽😭
Try Dey use perf, very important.
Small thing make you resemble that portrait for back.
Wait I no understand, na odumodu get the song Abi na wizkid future odumodu?
Slap carry momentum 😂😂
I don sabi why them travel abroad, make mother in law no pursue am comot marriage😂😂
United States 트렌드
- 1. #เพียงเธอตอนจบ 400K posts
- 2. LINGORM ONLY YOU FINAL EP 398K posts
- 3. Good Friday 52.8K posts
- 4. #FanCashDropPromotion N/A
- 5. #FridayVibes 5,342 posts
- 6. Ayla 57.7K posts
- 7. Tawan 84.5K posts
- 8. Cuomo 111K posts
- 9. No Kings 209K posts
- 10. #FursuitFriday 12.5K posts
- 11. Mamdani 263K posts
- 12. Justice 341K posts
- 13. Happy Friyay 1,099 posts
- 14. Shabbat Shalom 2,500 posts
- 15. #FridayMotivation 3,634 posts
- 16. RED Friday 2,750 posts
- 17. Bob Myers N/A
- 18. Flacco 104K posts
- 19. Finally Friday 2,495 posts
- 20. New Yorkers 46.6K posts
Something went wrong.
Something went wrong.