mrsips99's profile picture.

Ur1&Only

@mrsips99

Закреплено

Me and you, WE GO TOO GET MONEY!


You know why them no play NIG vs BEN match for night??😭😂😂🤝


This one and him guys never serious 😅

So close but far

Khanstillday's tweet image. So close but far


Don’t judge a bra by its cover, put your hands inside to discover 😭😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂


Brooo!!! the way this guy hype us that day, we fit even match go meet Megatron seff😂

Anytime I see this guy post, I go remember for my first year when he mobilized like 500 boys from Alvan and Eni-Njoku hostel to match to VC office because of no light😂😂 Surreal experience that day😭😂



Ur1&Only сделал(а) репост

the name Hocus pocus actually go hard pass Mavo fr😂😂


So if my papa na Yoruba and my Mama na Igbo nko😏😌🤝


This is the Last person I am calling for a heist 🤦🏽‍♂️💔

Man with suspended license joins court hearing via zoom while driving then this happened 😂🤣



This kind songs…the producers no Dey like announce thier name for the track😂😂 Them go just allow you do your thing Dey go💔😂😂

feel u



That yam is also lethal bby. Roberto Carlos will be proud😭😂😂

feel u



this mutuals and Wetin dem Dey repost, abeg this new Nivea cream I buy suppose carry me enter next year abeg..🤲🏽😭


Try Dey use perf, very important.

Boy to Boy :



Small thing make you resemble that portrait for back.


Wait I no understand, na odumodu get the song Abi na wizkid future odumodu?


Slap carry momentum 😂😂

"What are you ?" 😭😭😭



I don sabi why them travel abroad, make mother in law no pursue am comot marriage😂😂

That's Motara (full name Omotara Akanni), a Nigerian social media influencer. The 2020 viral video shows her teasing a child beggar with a drink from her car before driving off. She later apologized amid backlash.



This kind aunties them, malnutrition no go allow you grow for thier house 💔💔

If e reach your turn feed the poør 😂😂😂



United States Тренды

Loading...

Something went wrong.


Something went wrong.